Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Show Me Something by Speechlezz Inspires

TAP TO STREAM SOUND FROM AUDIOMACK 

Mmmmmm yeaaah
Oh Lord ur son dey pray
Want find money assay
Baba come show me something
No dey do dull at all oo
Adey my lane but pressure make my head dey pain
No want leave here with nothing
Make dem dance with my fall oo
As them dey curse me make e turn blessings
Lord show me height make you show me something great…Make it turn lesson
So say everybro go hear

Coz may3 m)b) can’t you see may3 hye ruff
baba show me something so dey see your boy dey force
If I swerve no dey turn oo,all my moves no dey turn aa
if you do am for me i go praise you no be moff,no be moof (2times)

I jux want be certified
They thought we died
They had the shots ready anytime we cried
But nhyira no multiply
We still alive
Make i feel the success wey e no be jive
Eyyy eyyy eyyy eyyy
Our name dem go sing anthem
Cut da tongue still aa we go speak
If they cut our legs koraa we go kom with speed
Lord adey ask I’m ready to receive

Coz may3 m)b) can’t you see may3 hye ruff
baba show me something so dey see your boy dey force
If I swerve no dey turn oo,all my moves no dey turn aa
if you do am for me i go praise you no be moff,no be moof

Advertisement. Scroll to continue reading.

Adey preach about my life and inspire with emotions
I’ve been through all this jorney before
But we broke all the doors that the devil was closing
Y3n mpaeb) ne s3 Nyame b3hyira y3 more
We be searching for money mmr3 pa no b3ba
Ewiase mu ay3 hye nso mmer3 pa no b3ba
)tan no de3 3w) h) nso mmer3 no b3ba
Watw3n aky3 de3 nso mmer3 pa no b3ba

MIGHT BE INTERESTED  Shatta Wale Cash Out | Official Lyrics

As them dey curse me make e turn blessings
Lord show me height make you show me something great…Make it turn lesson
So say everybro go hear then say you dey oo…make it turn blessing
Lord show me height make you show me something great make it turn lesson
So say everybro go hear….

Coz may3 m)b) can’t you see may3 hye ruff
baba show me something so dey see your boy dey force
If I swerve no dey turn oo,all my moves no dey turn aa
if you do am for me i go praise you no be moff,no be moof

Advertisement. Scroll to continue reading.
Advertisement
Advertisement
under ads
Advertisement

You May Also Like

News

Child Benefit is a monthly payment provided to parents or guardians of children under 16 years old. This benefit extends until the child turns...

News

The National Communications Authority (NCA) has permitted Space X Starlink GH LTD, the operator of Starlink Satellite Broadband, to operate satellite broadband services in...

Entertainment

Young Bull, a Ghanaian young rapper Thorsten Owusu Gyimah, popularly known as Yaw Tog is on heat as he release another street anthem. The...

International News

The potential impact of a whistleblower’s allegations on Elon Musk’s proposed $44 billion acquisition of the social media platform is the subject of a...

Advertisement