Enjoy the official lyrics of Ashawo from the playboy album by Fireboy DML
Mutumina
Wetin dey prah?
Wetin dey sup oh, I want to yarn You too dey prah, you too dey form Shey make I chop oh, before e sha No be my fault oh, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you i’m sorry
And if you cheat on me no worry
No be my fault oh, na shayo
Na all of us be ashawo
If 1 cheat on you i’m sorry
And if you cheat on me no worry
No be my fault oh, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you i’m sorry, yah 1 apologize
Say I do anything for your back, baby
When I no dey mad
1 go sharpaly go and come back, ehn ehn
No be my fault say | famous ol
Make I no cast for lagos oh
If the girls dey call my name I go gbe body oh
Ah ah
No be my fault oh, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on vou i’m sorry
And if you cheat on me no worry
No be my fault oh, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you i’m sorry
And if you cheat on me no worry
No be my fault oh, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you i’m sorry, yah Wetin I dey find for fatima Wey my shima no get?
Wetin I dev find for amaka
Wey my shima no get?
No be my fault say I famous oh
Make I no cast for lagos oh
If the girls dey call my name I go gbe body oh
Ah ah
No be my fault oh, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you i’m sorry
And if you cheat on me no worry
No be my fault oh, na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you i’m sorry
And if you cheat on me no worry No be my fault oh, na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you i’m sorry, yah